“Na Naira government say make we no spray o, no be perfume o” – Sabinus shares his encounter concerning his fan’s body odor. 

Sabinus, popularly known as Mr. Funny, observed that some Nigerians smell like onions and that most of them don’t wear body spray or perfume.

He bemoaned the smells and the adoration of the crowd, without taking his health into account.

Na Naira government say make we no spray o, no be perfume o. Some people no dey spray perfume again o. Wetin dey really happen? Person go dey smell onions onions. Armpit people no dey shave. Shave your armpits, buy roll-on N1500, spray am. Nothing wey person no dey see for road.

 

Na so person go see me for road, sey ‘Sabinus Sabinus’ and there is no one I don’t hug and na so Dem go carry our head put for armpit God. You carry Sabinus nose put for armpit, na from there Sabinus go just quench“.


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*